fbpx
March 29, 2024

BREAKING: Chelsea don sack manager Thomas Tuchel

0
Thomas\Tuchel

Chelsea Football Club on Wednesday don seperate di company with Head Coach Thomas Tuchel.

E never reach 24 hours after di Blues suffer di shocking 1-0 defeat for Tuesday Champions League opening match.

Dem reveal this tok for one statement wey dey issued by the club for dia website.

YOU FIT LIKE READ:  Real Madrid flog Celtic 3-0 for dia domot

Di Premier League team tok say Chelsea coaching staff go handle di team for training and the preparation for upcoming matches.

Di statement add say di club dey work to appoint new head coach wey go fill the vacant position.

Na wetin dem tok for di statement be this, “Chelsea Football Club don separate company with Head Coach Thomas Tuchel.

Dem write for di statement, say, on behalf of everybody for Chealsea FC, the club go like to show gratitude to Thomas and hin staff for all their effort and di time wey dem don spend with di Club.

You fit CLICK HERE go read more of this tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *