fbpx
April 20, 2024

Buhari don sack NYSC DG

0
NYSC-

Di President, Major General Muhammadu Buhari (retd.), don approve di removal and immediate replacement of di Director General of di National Youth Service Corps  (NYSC), Brigadier-General Mohammed Fadah.

YOU  GO  LIKE READ: 6 Business Ideas in Nigeria to Start with Little Capital

Fadah removal come only six months after hin appointment as di NYSC boss for May, 2022.

As di matter be now, and according to di update wey  dey ground, pipo go need to wait for di official announcement about  di NYSC DG  wey suppose dey issued today.

Na inside  PUNCHNG this  tori dey, READ  MORE

For more news: Atiku and Okowa meet Jonathan for Abuja

 

 

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *