fbpx
April 24, 2024

Some Governors Dey Encourage Political Violence, IGP Don Raise Alarm

0
IGP-VIOLENCE

Di Inspector General of Police (IGP), Usman Alkali Baba, on Thursday raise deep concern over di growing cases of political violence for di country ahead of di polls and hin call for warning.

Di IGP wey raise di alarm for meeting with di leadership of di 18 registered political parties alongside other security forces announce say di Police High Command don dey receive reports about some state governors wey dey sponsor political violence for their states.

YOU GO LIKE READ: Online Marketing Guides for Pharmacists

According to am, di meeting dey important because of di noticeable trend within di national political space and if dem not take care of di matter, e fit lead to serious threat to our national security and di electoral process.

This tori dey inside Tribue, you fir go read di remaining…READ MORE

For more news: Atiku and Okowa meet Jonathan for Abuja

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *