fbpx
May 6, 2024

Burna Boy high heels don bring tok come.

burna-boy-high-heels-don-bring-tok-come

Burna Boy high heels don bring tok come. Hin new style make some fan dey compliment am, but others condemn di style. Different reaction na hin full hin instagaram comment section.

Fans of di Grammy-winning singer don compliment am, while others condemned hin  new look for di comment section Instagram blog.

sans_frontiere_travels write: ‘all of dem dey desperately push di baphomet agenda’

FOR MORE NEWS: Bandits don kidnap Katsina LG vice chairman

Burnaboy-high-heels-

lil_thang3 wrote: ‘Hope say my guy no be gay.’

dg01335 wrote: ‘Since hin meet Diddy he neva be di same, na why wiz no gree near those people.’

Burna Boy high heels don bring tok come..You fit go READ MORE