fbpx
April 29, 2024

Mr. Macaroni yarn say Peter Obi go get hin vote

mr-macaroni-yarn-say-peter-obi-go-get-hin-vote

As di Preidential election dey knock door, one of Nigeria popular skit maker and social activist, Debo Adebayo, don call Nigerians make dem shine dia eyes, and make dem vote for dia conscience. Mr. Macaroni yarn say Peter Obi go get hin vote.

For hin post via twitter, hin advise Nigerians make dem know wetin dem dey do and, make dem vote well if dem want make Nigereria be better country.  Na hin verified Twitter handle hin use.

FOR MORE NEWS: Nigeria no fit continue for di path of rising debts – Experts counter Tinubu

He yarn say na Peter Obi, the Labour Party presidential candidate hin go vote for.

Na wetin hin write be this: “I no know about you but Peter Obi go get my vote. Dear Nigerians, please open your eyes ooo and vote your conscience.

“I go vote my own.”

Mr. Macaroni yarn say Peter Obi go get hin vote, hin go vote for hin conscience.

You fit go read di full tori…READ MORE