fbpx
May 18, 2024

2023 Coachella: Burna Boy Receive Pay Of N577 Million For 50 Minutes Performance

2023-coachella-burna-boy-receive-pay-of-n577-million-for-50-minutes-performance

Reports yarn say Burna Boy, a Nigerian Grammy winner, receive $750,000 N577 million for performing for dis year Coachella, wey dem host for di Empire Polo Club for Indio, California.

Di event dey scheduled to take place over two weekends, beginning on April 14 and ending on April 16, 2023.

Burna Boy entertain di audience for 50 minutes on April 14, Friday night, and hin go house $750k richer, according to di booking fee for artists.

According to Business journalist, @TrungTPhan, on di lineup of artistes to perform, di headliner collect pay of $4 million alongside other musicians for di first row. While dem fix lesser amount for those ones wey dey second row, where Burna Boy name dey.

 

FOR MORE NEWS: Charly Boy don follow React to Hakimi, Ex-Wife’s Divorce Saga

 

You fit go read di tori on di Coachella wey Burna Boy receive N577 million…READ MORE