fbpx
May 18, 2024

DJ Cuppy don reveal plan to become a backup singer for Asake

dj-cuppy-don-reveal-future-plans-to-become-Asake-backup-singer

Florence Otedola, a Nigerian musician and billionaire daughter wey dey popularly known as DJ Cuppy, don reveal her future plans for her music career.

Cuppy express her desire to become backup singer for her colleague, Ahmed Ololade, wey dey known as Asake.

Inside post on top her Instagram story, she ask about di process to become one of Asake backup singers.

FOR MORE NEWS: NDLEA don arrest Lekki businessman over illegal drugs cargo from US

As Cuppy reveal her future plans, she ask her followers make dem provide her with information on how she go achieve her goal.

“Plix can someone tell me how I can become one of the backup singers for @asakemusic ?” Na wetin she write be dat.

You fit go read di tori…READ MORE