fbpx
April 26, 2024

“But you dey brokefor di same Lagos” – Singer, Peter Okoye don answer di pipo wey dey attribute hin success to Lagos state

0
Peter-Okoye

Popular Nigerian singer, Peter Okoye don tackled di pipo wey quickly yarn say hin dey successful because hin start to live for Lagos state.

Di singer, for tweet wey hin post via hin official Twitter handle, yarn say Lagosians don dey attack am repeatedly, dem call am ‘ingrate’ because hin no acknowledge di role wey Lagos state play for hin career, and dem order am make hin return back to hin home state, Anambra.

YOU GO LIKE READ: 5 Effective Travel Agency Online Marketing Tips

As hin dey address di attackers, Peter yarn say most of them still dey broke for di same Lagos wey dem claim say e make am rich. He kon ask whether e dey forbidden make dem sef follow dey successful for Lagos.

You fit go see di tweet wey hin drop…READ MORE

For more news: Education no be scam, but no be yardstick to success – Rapper, Chinko Ekun dey advise parents

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *