fbpx
March 29, 2024

Education no be scam, but no be yardstick to success – Rapper, Chinko Ekun dey advise parents

0
Chinko-Ekun

Nigerian rapper Oladipo Olamide Emmanuel, wey dey professionally known as Chinko Ekun,  don school parents say education no be scam, but make dem no look am as a yardstick to success.

Chinko yarn say e dey necessary make pikin know book so that dem go get knowledge about technology, because na where di world dey go be that.

YOU GO LIKE READ: 9 Tips to Stay Productive at All Times

Hin add say make dem no limit pikin, make di pikin no go dey think say na only if hin get white collar job e go fit make am for life. Other opportunities like sports, skills, talents and more be other necessary means.

Di ‘Able God’ crooner write for hin tweet say: Education no be scam. You fit go see more of wetin hin write for di tweet…READ MORE

For more news: “Na your ancestors you dey snub, no be me” — James Brown slams Bobrisky because hin no acknowledge hin greeting

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *