Hin propose for di Gumball award ceremony wey dey Abu Dhabi, United Arab Emirates.

YOU GO LIKE READ: Student Self-Motivation Guides: How to Stay Motivated in School

DJ Cuppy bin say yes to her British boyfriend for public concert abroad after hin propose for one video wey go viral on Sunday.

As e be now, di disc jockey never make official statement, she enter Instagram show off her expensive gold ring wey she wear as she comot with one friend.

Youo fit go see more gist from this tori…READ MORE