fbpx
March 29, 2024

Cancer treatment no dey Church or Mosque, go hospital – Niger First lady

0

The wife of Niger State Governor, Dr Amina Bello don carry simple advice give Naija women on top how dem dey handle cancer matter for the kontri.

She yarn say cancer treatment no dey Church or Mosque…if you dey look for Cancer treatment go hospital.

The Governor wife wey be real medical doctor touch light this matter for one program on top CANCER matter for Abuja

You go like read: Twitter wan suspend impersonation accounts 

10th Annual fifth Chukker Breast Cancer Awareness Day wey dem organized join body with pink Hope Breast Cancer Awareness.

According to the Governor wife, add join say, All of us no say prayer is key and na only God fit heal but we need to know the boundary wey dey between religion and health matter

The full talk talk sit full ground inside Vangaurd… click here the read the full tori Click here

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *