fbpx
April 27, 2024

Twitter wan suspend impersonation accounts

0
Elon-Musk-Twitter-to-suspend-account-impersonation

Di Popular microblogging platform, wey pipo know as Twitter, yarn say dem go permanently suspend impersonation accounts wey no specify ‘parody’.

Di Chief Twit, as hin call himself, yarn say di suspension go come without warning, following di rollout of widespread verification. Na inside tweets wey hin drop on Monday na hin drop this update.

YOU GO LIKE READ: Tips to Maintain a Good Relationship with Your Customers

Musk yarn say going forward, any Twitter handles wey dey do impersonation and dem no dey specify ‘parody’, e go suspend di account permanently.

Na inside Punch this tori dey, you fit go read di remaining…READ MORE

For more news: Elon Musk don throw shade give users as dem dey ask whether Trump go return to Twitter

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *