fbpx
April 20, 2024

CBN go sustain dollar sales to banks

0
Dollar-sale-to-banks

Di Central Bank of Nigeria(CBN) don yarn say dem go continue to sell dollars to banks so that dem go fit support non-oil exports.

CBN Governor Godwin Emefiele talk this one on Saturday for di end of di 13th Bankers’ Committee retreat for Lagos.

Hin talk about di plan by apex bank to suspend dollars sales to banks by this year end.

YOU GO LIKE  READ: A healthy lifestyle practices

Emefiele yarn say banks go continue to get dollar allocations because dem don show good faith in supporting non-oil export businesses.

He yarn say di dollar support to lenders na to allow dem continue to support businesses wey go promote non-oil exports and earn more dollars for di economy.

Emefielestill draw N500 billion lending plan banks to support non-oil exporters to deepen dollar earnings for di economy.

This tori dey inside Thenations… READ MORE

For more news: Emefiele dey insist on cash limit withdrawal, Reps demand suspension

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *