fbpx
March 29, 2024

Kick Emefiele out, HURIWA Dey Advise NASS

0
CBN-Governor-Godwin-Emefiele

Di Human Rights Writers Association don call di National Assembly make dem use their legislative powers kick out di governor of the Central Bank of Nigeria, Godwin Emefiele.

Di group make di call for statement wey dey signed by their National Coordinator, Emmanuel Onwubiko, on Sunday.

YOU GO LIKE READ: Student Self-Motivation Guides: How to Stay Motivated in School

Onwubiko yarn say di governor bin show signs of arrogance and disregard for constitutional provisions. Dem add say make di National Assembly no let Emefiele destroy di economy with hin anti-people fiscal and monetary policies.

With di recent withdrawal limit policy of di apex bank, wey di group described as   “senseless”, di group argue say if di President, Major General Muhammadu Buhari (retd.), fit dey impeached by di legislative arm, make dem no allow Emefiele grandstand and ride roughshod di National Assembly.

This tori dey inside Punch…READ MORE

For more news:Okowa, Wike, others we give una 7 days to account for N625bn derivation refunds – SERAP

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *