fbpx
April 23, 2024

Power generation don climb up to 4,735.1MW

0
power-generation

Yesterday, Nigeria power generation, rise by three percent to 4,735.1 megawatts, MW, from 4,594.6MW wey dem record last week.

Di Nigeria Electricity System Operator, a semi-autonomous body under di Transmission Company of Nigeria, TCN, wey dey responsible for operating di transmission system announce this update for di report wey dem get.

Di report show improvement from an average of 4,000MW, wey di nation record for di greater part of 2022, but over 200MW less than di federal government 5,000MW new target.

FOR MORE NEWS: 6 Business Ideas in Nigeria to Start with Little Capital

E show say di lead generators, wey contribute to di generation wey don increase na Shiroro Hydro, Jebba Hydro, Azura-Edo IPP, Egbin Power, Kainji Hydro, Delta Power and Odukpani NIPP.

You fit go find this tori inside Vanguard, the tori full ground… READ MORE

For more news: Tinubu threatened as Crisis chook head inside APC for Kano state

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *