fbpx
April 20, 2024

Celebrate your success, no matter the matter – Kizz Daniel dey celebrate as ‘Buga’ hits 100m views for YouTube

0
kizz-daniel

Superstar musician, Oluwatobiloba Daniel Anidugbe wey dey known as Kizz Daniel dey celebrate. E dey celebrate hin first ever 100 million views for YouTube with hin hit song ‘Buga’.

Di 28-year-old share di goodnews for Instagram post where hin  upload di music video of di song.

YOU GO LIKE READ: Data bundle saga with Airtel Nigeria: Should consumers be worried of “7 days grace period”

Na wetin hin write be this:

“Celebrate your success, no matter the matter, it attracts more.
100 million views in 5 months Thank you l am grateful.

This is my first 100m views on a content on YouTube and many more to come by HIS GRACE, #BUGA”

Kizz Daniel team up with fellow artiste, Tekno, for di track wey don be instant hit because of di easy dance moves wey follow am.

You fit go read more of this tori…READ MORE

For more nws:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *