fbpx
May 5, 2024

Transfer: Chelsea wan sign Brazilian midfielder for Pochettino

chelsea-wan-sign-flamengo

Chelsea dey exploring move as dem wan sign Flamengo Matheus Franca for dia new manager Mauricio Pochettino.

According to di Mail, Chelsea dey exploring move for di Brazilian star for deal wey go cost up to £25 million.

Newcastle bin dey interested in di 19-year-old midfielder, but now West Ham United and Crystal Palace na di two clubs linked with keeping tabs on di situation.

Flamengo bin dey aware of interest in di January transfer window but still remain firm say hin no dey up for sale.

However, dat stance fit change dis summer window at di right price.

Franca start hin career for di Flamengo academy before hin arriving on di scene for di first-team squad in 2021.

You fit go read di tori see why Chelsea wan sign Flamengo…READ MORE