fbpx
May 4, 2024

Basketmouth na di most wicked and oppressing comedian” — Bovi

Comedian Bovi accuse Basketmouth

Bovi Ugboma, wey be well-known stand-up comedian and actor, don accuse Basketmouth say na wicked person di guy be, and na him dey responsible for di failure of up-and-coming performers.

Di two of dem bin dey inside room together dey crack jokes and dem bin dey laugh inside one viral video wey  dey make rounds on top social media.

Also, Bovi, on the other hand, add one joke. Hin joke say Basketmouth na bad person and hin get have for di extinction of other comedians.

 

FOR MORE NEWS: Davido congratulate BBNaija All Stars winner, Ilebaye

 

“The most wicked comedian wey dey press other comedian career down; you’re wicked. Man of peace with a spice of wickedness,” na wetin comedian Bovi take accuse Basketmouth.

Basketmouth kon answer am tok say na lie, hin yarn say hin na nice man and hin be man of God.

However, person fit remember say one growing comedian, Destalker bin accuse Basketmouth of dat kain thing before. Hin tok say na Basketmouth cause hin downfall and hin spoil hin his shows.

Also, AY Makun, don follow share experience like dat before, and na di matter lead to dia long-standing beef.

You fit go read di tori…READ MORE