fbpx
May 4, 2024

Mr Ibu health critical, two surgeries following body decay

mr-ibu-critical-condition

Di health condition of Nollywood actor, Mr Ibu don become very critical matter because of decay for some parts of hin body.

Controversial commentator, VeryDarkMan give di update from hin recent visit to di actor hospital as hin dey request for funds for hin healthcare.

According to di VeryDarkMan, Mr Ibu get condition wey dey cause blood clot for hin leg, and dat blood clot don make some part of hin body dey. Hin reveal say di veteran actor Mr Ibu dey ready for two surgeries as of Monday morning as hin condition don critical pass before.

 

FOR MORE NEWS: Abule-Egba flyover: Communities dey beg Sanwo-Olu over roads damage by construction

 

Also, hin recommend option of flying Mr Ibu abroad for advanced medical care as hin life dey hangs based on how di matter take be.

“Mr ibu condition has moved from bad to worst, at this point only God knows his fate, I will be rushed in for 2 surgeries this morning,” Na wetin hin write for di caption of di video be dat.

Di way wey di condition dey worse turn to another thing, na hin make di guy recommend say e go better if dem fly Mr Ibu abroad.

You fit go read di tori…READ MORE