fbpx
May 18, 2024

“Na interhouse sports dem dey do?” – Reactions as couple turn up for dia traditional wedding ceremony in sports outfit

couple-stir-reactions-with-sport-outfit

One Nigerian couple don stir reactions online with dia unique sport outfit wey dem wear for dia traditional wedding ceremony.

Di woman bin carry drink and she wear custom-made sports outfit and sneakers as she dey look for her partner.

Also, di husband wey wear di same outfit as dem carry out di traditional rite of giving dia sef palm wine.

 

FOR MORE NEWS: “Don’t Push Me to Expose What You Do” – Popular Cele Prophet, Gabriel Evans Reply Pastor David Ibiyeomie

 

Reacting to the video, Chuks write; “This na yankee couples o, but I tell you the truth, that was how I also did mine, it was only my wife that wore traditional, I just didn’t have any native then because I never liked wearing it, but now, I know better sis.”

Ejimofor write; “Na interhouse sports dem dey do? 😁

Ada comment; “There is. Reason why there is “when you go to Rome, behave like the Romans”! It’s not about doing your thing, but doing it right! The outfit is so tacky for a traditional marriage! Even me as a guest won’t even wear this to someone’s event”

You fit go read di tori as di couple stir reactions with sport outfit for traditional wedding…READ MORE