fbpx
May 18, 2024

JUST IN: Court don grant Portable bail

court-don-grant-portable-bail

Singer Habeeb Okikiola wey dey known as Portable don collect grant of bail by di High Court for Ifo, Ogun State.

According to reports, Portable bin land for police custody on Friday, March 31, 2023, after hin engagement with police officers for hin bar, during which one of dem claim say hin get injury.

FOR MORE NEWS: JUST IN: Portable dey arraigned for court

E neva too tey wey Police arraign di singer for court on Monday. However, Court don grant Portable bail now according to di latest update.

Di Force Public Relations Officer, Olumuyiwa Adejobi, bin yarn say di controversial singer go face more than six charges for court.

Details later…

You fit go read di tori…READ MORE