fbpx
May 16, 2024

NollyWood Actress, Mercy Aigbe Covert To Islam, and she Unveil New Name

mercy-aigbe-reveal-new-name

After converting to Islam, Mercy Aigbe, Nollywood actress, don reveal her new name.

Mercy Aigbe wey reveal her new name drop di update inside video as she dey host event during Ramadan with her husband, Kazeem Adeoti.

She ask Nigerians make dem call her Hajia Meenah Mercy Adeoti.

“My new name is Hajia Meenah Mercy Adeoti. Meenah with an h.” Na wetin she tok be dat.

FOR MORE NEWS: “Endless forgeries from APC” — Obi campaign team deny leaked audio with Oyedepo

Remember say di actress marry Mr Adeoti in 2022 and she bin dey accused of extramarital affair when she bin still dey married to her ex, Lanre Gentry.

But Mercy deny di allegation, she yarn say pipo don make am dia hobby to dey lie against her upon say she explain her situation and tell her side of di story.

You fit go read di tori…READ MORE