fbpx
May 18, 2024

JUST IN: Portable dey arraigned for court

police-arraign-portable-for-court

Di Ogun State Police Command don arraign singer Habeeb Okikiola aka Portable for court on six counts wey connect to assault.

Also, di Police arraign Portable di “Zazu Zeh” crooner for di Ifo High Court wey dey Ogun State on Monday morning.

FOR MORE NEWS: Nancy Isime no dey among 1 million most beautiful girls in Nigeria – Comedian, Mr Jollof

Policemen on Thursday last week bin storm Portable office and di singer bin resist di arrest. However, dem later carry am enter dia custody on Friday.

On Saturday, Force Public Relations Officer, Muyiwa Adejobi yarn say portable get more than six charges to attend to apart from resisting arrest and injuring a policeman.

You fit go read di full tori…READ MORE