fbpx
May 18, 2024

Seyi Olofinjana Don predict Arsenal vs Man Utd

seyi-olofinjana-predict-arsenal-vs-man-utd

Former Super Eagles midfielder, Seyi Olofinjana don predict Arsenal vs Man Utd clash wey dem go get on  Sunday.

According to Olofinjana, United go be spoilers again and dem go defeat di Gunners for di Emirates.

Erik ten Hag’s men na di only team wey go beat Arsenal this season, after dem win 3-1 for Old Trafford.

As Olofinjana dey tok for SuperSport, hin don don say dem go repeat di trick.

“Arsenal don make di Emirates be like  fortress for this season.

“But di spoilers (Manchester United) dey for town.

Hin predict say Arsenal go win 1, and Manchester United go win 2.

Seyi Olofinjana Don predict Arsenal vs Man Utd, go see di full tori…READ MORE