fbpx
May 5, 2024

Police charge 35-year-old man with assault on Arsenal goalkeeper Aaron Ramsdale

police-don-charge-di-35-year-old-man-with-assault

Police don charge di 35-year-old man with assault on  Arsenal goalkeeper Aaron Ramsdale after di Arsenal goalkeeper kick dia north London derby win over Tottenham.

 As police arrest Joseph Watts of Hackney yesterday, hin go appear for di Highbury Magistrates’ Court on February 17. Hin attack Tottenham Hotspur Stadium on Sunday

After dem finish di game, Tottenham yarn say dem go take di strongest possible action, as part of di action wey dem wan take, dem go ban ottenham Hotspur Stadium.

 

FOR MORE NEWS: Temi Otedola shock fans with her instagram post
 

One Metropolitan Police for hin statement confam di matter say di man wey dem arrest dey charged with assault.

Hin tok say ‘Police don charge di 35-year-old man with assault on  Arsenal goalkeeper’.

Watt no dey custody. Hin get mind enter di area wey dem dey play dey throw missile for di football playing area. This football offence according to Act 1991.

Di FA don follow condemn di thing wey happen, dem yarn say that kain behaviour no dey acceptable ata all.

Dia government even tok say dem go work together with di police, and di relevant authorities and di clubs to make sure say dem take di right action.

You go like read di full tori…READ MORE