fbpx
May 18, 2024

“Single urchins, let marriages breathe”- Cubana Chief Priest react to Banky W cheating scandal

cubana-react-to-banky-cheating-rumors

Cubana Chief Priest, wey be Nigerian businessman and socialite, don react to rumors wey tok say Banky W cheat on hin gorgeous wife, Adesua Etomi.

For some days now, social media dey buzz with news about di couple, wey don become fan favorite over di years.

In response to di news, Cubana Chief Priest release loving photo of Banky W and Adesua, also, hin use am slam critics wey try to bring down dia marriage.

 

FOR MORE NEWS: “You need a refund”- Netizens mock Toke Makinwa as she show off her enviable curves

 

He yarn say hin dey wonder how some pipo enjoy to destroy wetin dem no fit make.

Also, hin call di haters and hin beg dem say make dem let di pair breathe because truth no fit come out from darkness.

“So funny how people feel they can destroy what they did not make. Truth can never come out from darkness. Just look at what you nitwits want to destroy. Wicked broken, single urchins, let marriages breathe”.

You fit go read di tori see as Cubana react to Banky cheating rumors…READ MORE