fbpx
May 18, 2024

“You need a refund”- Netizens mock Toke Makinwa as she show off her enviable curves

netizens-mock-toke-makinwa

Toke Makinwa, wey be media personality and actress, na hin Netizens use do yeye, dem mock her over her new photos.

Di businesswoman, wey dey Spain now, share photographs from her trip on top her Instagram page.

As she display her enviable curves on inside tight-fitted dress, Toke Makinwa write, “Raaaataaaaaataaaaaa”.

Taking to her comment section, netizens advise her make she ask for refund from her surgeon.

One 2gomm write, “See your yansh like Spain

 

FOR MORE NEWS: Peter Obi don react to Alaba market demolition by Lagos govt

 

One Udegbe Kelvin Shugar write, “Dis yansh no follow abeg

One King Carlos write, “My honest advice is that go and undo this your stuff and live a free life

One Diza Linho write, “The yansh no balance well adjust am a lil

One Floral write, “Dis yansh is giving ‘don’t leave me challenge’. Dear Toke, pls replace by a good doctor or evacuate the content. Ife ATI Ina”.

One Thabiso Kag write, “You need a refund….ah!!

One Okwudili Omotikogiveafuck write, “Dis yansh look very funny

One Charles Lawal write, “Di shape is not giving!!

Also, remember say di media personality sometime ago surgically-enhanced her shape for di gram. She share recent photos in bikini to show am off.

You fit go read di tori see as Netizens mock Toke Makinwa…READ MORE