fbpx
May 18, 2024

Cubana Chief Priest 6 year old son don become CEO

Cubana son youngest CEO

Cubana Chief Priest, a Nigerian businessman and club owner dey happy as hin son, Donald, become Nigeria youngest CEO.

Di 6-year-old don start hin own fast-food restaurant, wey go dey supervised by hin mama.

 

FOR MORE NEWS: Ex-lawmaker Cautions Against War With Niger

 

Cubana just dey happy happy as hin share di exciting news on top hin Instagram page with a video of di launch. Di parent of di little champ bin dey together for di newly opened restaurant as dem cut di ribbon wey indicate di launch of di eatery.

“My son Donald CEO at 6. Big congratulations, real homie. We did it again in @djkhaled voice. Another one. Donald’s 24hrs Fast Food by @_deangels Now Open”.

You fit go read di tori, Cubana son youngest CEO…READ MORE