fbpx
May 3, 2024

Davido don shocks fans as hin delete profile picture, over 4,000 photos from Instagram page

davido-delete-instagram-photos

Ace afrobeat singer, Davido don shock hin fans as hin delete almost all hin Instagram posts and photos, including hin profile photo.⁣

Remember say di singer promise to return to Instagram in March with a new album. Plenty of hin fans dey wait non-stop for hin moment of return.

However, things take different turn after Davido remove hin profile picture and hin delete over 4,000 posts and photos from hin Instagram page.

FOR MORE NEWS: EFCC don arrest 21 suspected yahoo boys for Abuja

Only photos of his son,Ifeanyi Adeleke, wey pass go heaven in November 2022; that of him and hin wife, Chioma; and one of hin performances for di Qatar World Cup na hin remain for hin page.

Plenty of di singer fans dey fear and dem dey confused. Dem feel say dis update fit be bad sign.

You fit go see di full gist…READ MORE