fbpx
May 18, 2024

Davido fans enter Lagos street to protest over hin absence from social media

davido-fans-enter-street-protest-over-Davido-absence-on-social-media

Fans of popular Afrobeats star, David “Davido” Adeleke don enter street to hold protest following hin prolonge absence from di social media space.

Davido fans protest

 

Di singer dey silent on top social media for long time now following di death of hin son, Ifeanyi, last year.

However, hin don assure hin fans say hin go dey become more active in March and hin fit even release more hit tracks for hin fans.

 

FOR MORE NEWS: Nollywood na danger zone for young girls – Regina Daniel reveals

 

Fans wey don tire to dey wait decide to take matters into dia own hands as dem pack dia sef enter street to protest and remind Davido make hin keep hin promise.

Some of di pipo wey go protest bin dey hold cardboard wey dem write “Davido The Real Goat”; and another, “Baddest Its March Already. Come Back Online”

You fit go see di gist…READ MORE