fbpx
May 3, 2024

Davido, Chioma jolly as dem mark im 31st birthday with correct cake

davido-mark-im-birthday

Video wey dey fly for social media show as Davido and im wife dey snap photos before dem show dem friends, and for another part, dem show as Davido stand near fine cake with im wife, dem cut am together to mark im birthday.

As people dey hail am for dis special day, fans rush comment section to wish am well and hail Chioma for her fine looks.

 

FOR MORE NEWS: BREAKING: Court Free Emefiele with N300m Bail

 

Check out some reactions:

@Cynthiabaebi: “My 001, Happy birthday once more.”

@Feyishola_30BG: “Chioma too pretty abeg.”

@OloriOfOloris: “I just love seeing Chioma happy.”

@NdukaIbekwe: “So lovely, Davido is loved.”

@bashberry77: “Just enjoy your babe David. see cute smile naah.”

@busengof: “Awwww Chioma looks so beautiful.”

You fit go read di tori see as Davido mark im birthday…READ MORE