fbpx
May 18, 2024

“To get help for Nollywood dey hard” – Joseph Momodu

Joseph-reveal-say-to-get-help-for-nollywood-dey-hard

Fasting rising Nigerian movie star Joseph Momodu don reveal say e dey very hard to get help for Nollywood.

According to Joseph for interview on Sunday Scope, he reveal how he nearly comot for di movie industry after dem sabotage am,  give am stereotyped roles to play.

He yarn say di journey no dey smooth, e dey rough. However, hin thank God for Hin mercies. If not for God grace, hin for don comot for di industry a long time ago because pipo no dey willing to help. Once they see say you get talent, dem go wan pull person down.”

FOR MORE NEWS: Woman sell her daughter to settle debt for Ogun State

Also, hin tok say hin dey do stereotype as a lover boy for Nollywood. However, hin don played other roles convincingly as well. And dat one don make producers and directors to see di range of wetin hin fit offer.

Hin still tok say hin don act as both a wicked and gullible husband.

You fit go read di tori wey Joseph reveal say nollywood hard…READ MORE