fbpx
April 24, 2024

Dollar crisis: EFCC dey plan serious raid for forex dealers

0
EFCC

Di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) on Tuesday start operations against Bureau de Change operators for Abuja and Kano, as Naira reduce to N857 to a dollar for di parallel market.

According to report, di raids for di two cities, wey make dem catch plenty illegal BDC operators and individuals wey dem suspect to be customers, go dey extended to Lagos, Onitsha, Ibadan, Port Harcourt and other major cities across di country.

YOU GO LIKE READ: Online Marketing Guides for Pharmacists

Some correspondents find out say di incident no let anybody do business as plenty of di BDC operators for Abuja go underground.

This matter happen as EFCC arrest di Kogi State House of Assembly candidate of di New Nigeria Peoples Party, Ismaila Atumeyi and two others with N326m and $140,500 cash.

This tori dey berekete for inside Punch, rush go read di full tori…READ MORE

For more News: Buhari no fit run Nigeria from UK – Edwin Clark

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *