fbpx
April 20, 2024

E Be Like Say I Go Die Young- Femi Kuti

0

Afrobeat musician, Femi Kuti, don talk sey hin think sey hin go die at a very young age.

Di Musician wey be son of Fela Anikulapo-Kuti, clocked 60 for June 16.

You Fit Like Read: Flood for Jigawa, Tinubu sympathize with di pipu wey e affect

When hin dey do interview with Goldmyne TV wey dem publish for Sunday, na there hin talk sey hin dey shock sey he fit still dey alive witness hin 60yrs of age.

Hin add am join sey when hin dey grow up, hin friend tell am sey he go die very soon because of di way hin dey live hin life recklessly. READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *