fbpx
April 19, 2024

E Possible Make Election No Dey For 2023 – Charlyboy

0

Nigeria’s Maverick entertainer and social engineer, Charlyboy, wey people also know as di AreaFada, don predict di impossibility of doing general elections for 2023 because of di situation of di country.

Hin dey Worry about hunger, poverty, di dollar rise, attacks on offices of di Independent National Electoral Commission, INEC, and many other challenges wey di country dey face, Charlyboy talk say di 2023 election dey under threat.

YOU FIT LIKE READ: I For Don Kill Myself – Rapper Chinko Ekun

Kontrinews hear say na from United Kingdom hin yarn dis one where he dey enjoy hin holiday.

Charlyboy wey be strong supporter of di Labour Party presidential candidate, Peter Obi, add say those big politicians wey don rule Nigeria before no wan pass power to another people for di country.

Hin talk for pure English: “There may be no election next year going by what I see. I don’t think that these people who have their stronghold on the nation’s political space are willing to relinquish power to the people.

This tori dey for Daily Post, you fit go read di remaining….READ MORE

For more news: Three pipo die for Lagos-Ibadan Expressway lone accident

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *