fbpx
April 27, 2024

Ekiti banks dey give new naira notes

cbn-don-reduce-new-naira-allocation-

Commercial banks for Ekiti don start to dey give dia customers new naira notes.

As this report enter, Na new naira note full all di Automated Teller Machines wey we dey call ATM machine for di banks. This new update dey sweet Ekiti pipo for body.

Before this time, one month after CBN announce di new naira notes as legal tender, pipo bin dey lament say di new month no dey circulate well.

FOR MORE NEWS: 4.8m Fresh BVN Registrations na hin bank record for 2022

Now wey Ekiti banks dey give new naira notes and as dem don pack am full dia ATM machine, CBN target to stop di old naira note as legal tender fit dey achievable.

Central Bank of Nigeria bring di idea of redesigning naira note to bring out cash wey pipo don stocked, to improve security of banknotes, to stop counterfeit, and to control di currency wey dey in circulation and addressing issues of kidnapping.

You fit go read di full tori…READ MORE