fbpx
May 2, 2024

EPL: Merson don name four big clubs wey no go win title this season

Arsenal legend, Paul Merson, don name four “big teams” wy no go dey di Premier League title race.

Merson bin dey tok after di Gunners beat Brighton 4-2 to go seven points clear of champions Manchester City.

According to am, Mikel Arteta men na di real deal while four big teams no fit win am.

“It’s in their hands. There are teams – big teams – that can’t win the Premier League now.” Na wetin hin tok be that.

 You dey look Chelsea, Liverpool, Spurs, Man United. For me, Arsenal or Man City unless one of di other teams go di most extraordinary run in Premier League history.

Merson tok for Sky Sports say hin no see anybody wey fit stop Arsenal now. Dem dey play very well, no be by chance”.

Na wetin hin tok be that…READ MORE