fbpx
May 5, 2024

I no happy at all – Mourinho don react to Pele death

Mourinho-

AS Roma manager, Jose Mourinho don react to di death of Brazilian football legend, Pele.

Pele wey be 82 years old, kpai on Thursday evening after hin battle cancer for some months.

Mourinho react for hin tweet via hin Instagram account, hin take say hin dey sad about Pele death.

FOR MOR NEWS: Brazilian football legend Pele don kpai

Di Portuguese tok say hin bin dey happy to meet with Pele for Manchester when di football icon still dey alive.

Di former Chelsea and Manchester United manager write, “‘In 2005 I received the BBC award directly from the king’s hands, and to this day it’s one of my proudest moments. I was so so happy to have him in Manchester where we had such a nice chat and a nice time.

“Rest in peace King Pelé and thinking of his loved ones. I am very sad.”

You fit go read di full tori…READ MORE