fbpx
May 5, 2024

EPL:Di best manager for Premier League currently na Howe – Jamie Carragher

Former Liverpool defender, Jamie Carragher don pick best manager for Premier League for dis season base on hin own choice.

Di former England defender overlooked du likes of Arsenal coach wey bi Mikel Arteta and Manchester City coach wey bi Pep Guardiola in picking di best coach.

U FIT ALSO READ Brazilian football legend Pele don kpai

Hin tok say Newcastle United coach wey bi Eddie Howe stands among di rest of di coaches for English league top flight and hin na di best manager for 2022.

Newcastle bin dey for third position in di Premier League table with nine wins, six draws and one defeat in 16 fixtures.

Eddie Howe, who dem appoint as Newcastle’s boss for November 2021, don do tremendous things for St James’ Park.

Carragher tok say wen hin assess Howe finish hin con see say Howe na di best football boss for English top league right now.

To read di full tori CLICKHERE