fbpx
May 18, 2024

Felabration 2023 go start October 9

felabration-go-hold-october-9

Di organisers of Felabration don announce say dis year edition of di annual music festival in memory and celebration of Fela Anikulapo-Kuti go hold from Monday, October 9 to Sunday, October 15, 2023.

Dem announce dis tori inside press release wey bin dey available to journalists for Lagos on Friday, June 16, 2023.

 

FOR MORE NEWS: Popular actor Don Brymo don kpai, cause of death revealed

 

According to di organisers, di concert go feature some of di biggest music stars from Nigeria and foreign artists wey also register to perform for di New Afrika Shrine for Ikeja, Lagos.

Felabration na week-long celebration of Fela legacy as di Afrobeat genre creator and a renowned human rights activist.

You fit go read di tori as dem tok say Felabration go hold October 9…READ MORE