fbpx
April 28, 2024

FIFA dey beg Qatar World Cup participants make dem ‘focus on football’

0
FIFA-World-Cup-

FIFA don write to di teams wey dey participate for di 2022 World Cup say make them focus on di football for Qatar and make dem no allow di sport enter ideological or political “battles”.

Di letter from FIFA president Gianni Infantino and di governing body secretary general Fatma Samoura follow some protests wey di   World Cup teams make.

YOU GO LIKE READ: Use of Artificial intelligence in Education

Di protests na about issues from LGBTIQ rights to over di treatment of migrant workers.

“Please, let’s now focus on the football!” Infantino and Samoura na hin dem quote for di letter to di 32 countries contesting for di World Cup.

You fit enter Vanguard go read more off this tori about Qatar…READ MORE

For more News: Ukraine want Make FIFA ban Iran from Qatar World Cup

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *