fbpx
May 13, 2024

Ex-Nigerian Footballer don enter 5 Years imprisonment For Drug Trafficking

0
drug-trafficking

One former Nigerian footballer, Okafor Emmanuel Junior, wey dem arrest because hin traffick 1.4 kilograms of cocaine, don dey convicted by Lagos Federal High Court and dem don sentence am to five years imprisonment.

Na Justice Nicholas Oweibo na hin hand over Junior for di jail-term, after hin plead guilty to di charge of trafficking di substance wey dey banned.

YOU GO LIKE READ: 7 qualities of a good Teacher

Di former footballer, according to di prosecutor, Mr. Augustine Nwagu, bim dey arrested with di banned substance on arrival from Brazil, on September 26, as hin enter di hall of di Murtala Muhammed International Airport, Ikeja, Lagos by di National Drug Law Enforcement Agency (NDLEA).

This tori dey inside Leadership,click here go read di remaining…READ MORE

For more News: APC no bi God,Nigerians shine your eye – Peter Okoye

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *