fbpx
May 17, 2024

Fire burn10 houses on Boxing Day as Lagos records highest fire emergencies

Fire-Emergencies-on=Boxing-Day-

Di Lagos State Fire and Rescue Service yesterday, announce say this year Christmas witness di highest-ever fire emergencies wey dem don record, with 24 fire outbreaks.

This one dey as dem reveal 10 fire incidents, among am na one residential building for 54 Aledelola Street, Ikosi Ketu, on Boxing Day.

FOR MORE NEWS: Policeman shoot Lagos lawyer Bolanle Raheem on Christmas Day

Dem describe di surge in fire incidents as a concern. Di Director of di agency, Adeseye Margaret yarn say dem receive 24 fire emergencies  on Christmas day. This na di highest ever wey dem don record in 24 hours.

Di Ikosi fire incident according to her, affect di upper floor of a storey building with extended storey boys’ quarter.

You go like go read did full tori…READ MORE