fbpx
May 17, 2024

South Africa fuel tanker blast death toll don climb to 18

Fuel=tanker-explosion

Di death toll from fuel tanker explosion for South African city east of Johannesburg last week don climbed to 18, na wetin regional health authorities yarn on Monday.  Truck wey dey carry liquefied petroleum gas (LPG) hang under bridge for Boksburg on Saturday. This thing wey happen cause leak and explosion wey first kill 10 pipo. E spoil plenty things too.

FOR MORE NEWS: Zelensky don give warning of more Russian attacks before 2023

Eight pipo don die of painful burns and injuries, di regional health department . Nine of gi 18 victims work nearby Tambo Memorial Hospital, including one driver and eight nurses, after di explosion blow out di windows and collapse di roofs.

A total of 37 people wey dey di hospital site, including 24 patients and 13 staff members, sustain severe burns and dem don carry dem go hospitals.

You go like go read di full tori…READ MORE