fbpx
April 26, 2024

Group end protest against Tinubu election, dem give reasons

free-nigeria-movement-end-protest

A group, Free Nigeria Movement, FNM, don call for di end of di protest against di presidential election wey produce di ruling All Progressives Congress, APC candidate, Bola Tinubu as winner.

Di group make di call inside statement by di Convener, Moses Paul, on Thursday, barely four days to di inauguration of di president-elect.

Paul yarn say di group dey retreat from di protest to strategize on other means of getting justice. In addition, dem stress say dem no fit guarantee di safety of members inside threats and intimidation.

 

FOR MORE NEWS: Buhari dey borrow so that hin no go impose heavy tax on Nigerians – Fashola

 

Henceforth, dia banners or placards no go dey used for any protests pertaining to di presidential election until further notice. Also, dem tok say any sighting of dia banner or di likeness of such for any protest, no be dem.

 

You fit go read di tori as Free Nigeria Movement end protest…READ MORE