fbpx
April 26, 2024

Fuel Scarcity: DSS don give dealers 48 hours to stop scarcity of fuel or face di wrath FG

0

Base on petrol scarcity matta for di countri, the Department of State Services DSS don order all di entities for Nigeria wey dey involve in di distribution process to make sure say dem make petrol dey available to all Nigerians at di official rate or dem go face di wrath of di government.

U FIT ALSO READ FG don recover at least N120bn from crime proceeds —Lai Mohammed

This na di decision wey don dey beetwin  di security agency and all di stakeholders in di petrol supply chain at di end of a strategic meeting wey bin sele inside DSS headquarters for Abuja on Thursday.

Di Spoke persin or di DSS, Dr.Peter Afunanya, yarn tori pipol at di end of di meeting. Say di agency go take drastic steps to deal with anybody who try to use artificial fuel scarcity to threaten di countri national security.

To read di full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *