fbpx
May 18, 2024

Actress Genevieve Nnaji vacation for Italy with supermodel, Oluchi

genevieve-vacation-for-italy

Popular Nollywood actress, Genevieve Nnaji don warm plenty pipo hearts with di photos of herself as she dey enjoy vacation for Italy.

Di 44-year-old movie star Genevieve, wey dey keep low profile for months now, dey on vacation for Italy with supermodel Oluchi, and from di way wey di photo appear, person go know say she dey enjoy herself.

 

FOR MORE NEWS: Wizkid: ‘Made in Lagos’ Album don make 1.02 billion Streams for USA

 

Oluchi, di first winner of di “Face of Africa” pageantry for 1998, take to her Instagram page to share photos dem as dem dey on holiday.

She captioned am, “Summer Selfie is totally Summering with my Sis’s  @genevievennaji and @chinnycarter”

You fit go read di tori…READ MORE