fbpx
April 26, 2024

God neva tell me say 2023 polls go hold – Adeboye

0
Adeboye-in-Jos

Di General Overseer of di Redeemed Christian Church of God (RCCG) Pastor Enoch Adeboye don yarn say God neva tell am whether or not di 2023 polls go happen.

As hin dey talk for RCCG 2022 Holy Ghost Service, Adeboye lament say di situation for Nigeria don worse so tey di currency no even worth di paper wey dem take print am.

YOU GO LIKE READ: How to Educate Yourself on a New Subject

He yarn say make Nigerians learn to laugh even as everything for di country get as e be, so that dem no go get hypertension.

According to am: He say we need to ask God for mercy because of wetin dey happen for di country, he yarn say nothing make sense  again.

This tori dey inside TheNation and di tori full ground…READ MORE

For more News: Make una no monitor my marriage – Yul Edochie

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *