fbpx
April 25, 2024

‘Spirit of survival’ dey work against Nigerians — Mr Macaroni

0
mr-macaroni-naija-and-survival-mentality

Popular comedian and activist, Debo Adedayo, aka Mr Macaroni, don talk say di belief say dem fit survive no matter wetin happen dey  work against Nigerians.

Di actor yarn this one panelist for di New Media Conference wey dem hold for Lagos recently.

Hin advise young Nigerians make dem play active parts for di 2023 elections, he say, “Nigerians dey cursed with di spirit of survival. Di average Nigerian go tell you say we dey Nigeria. Nothing go change’. Na curse e be.

YOU GO LIKE READ: 9 Tips to Stay Productive at All Times

Macaroni yarn say if some pipo dey okay, hin go understand why dem get that mentality.

This tori dey Inside Punch and hin answer some questions inside there, go read di remaining tori make you get di full gist…READ MORE

For more News: Make una no monitor my marriage – Yul Edochie

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *