fbpx
March 29, 2024

Make una no monitor my marriage – Yul Edochie

0
Yul-Edochie.

Di actor Yul-Edochie don criticize Nigerians for hin Facebook page wey dey follow am bumper to bumper on top hin marriage palava instead make dem they worry about di implications of di debt wey Nigeria dey owe China.

Exim Bank of China for plenty years bin don dey provides big debt service for di African country.

According to data wey dem collect from Debt Management Office (DMO), di Nigerian government don pay $ 210 million to Exim Bank of China for 2021 as repayment of loans for different projects wey include Airport Terminals, communication systems, water & electricity distribution, railways, etc.

YOU GO LIKE READ: 9 Tips to Stay Productive at All Times

Even after the clearance of this plenty money, Nigeria still dey owe about $3.67 billion to China.

Yul Edochie yarn say e reman small make Nigerians turn to slave again for dia country because of di money wey dem dey owe China. Hin tell Nigerans make dem focus on that matter so that di leaders go find way resolve that problem, instead of him marriage matter wey dem dey always put head.

Na inside TheNation this tori dey and you fit go read di remaining…READ MORE

For more news: Google dey celebrate jollof rice

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *